Advertisements

Free My Mind Lyrics – Omah Lay

Free My Mind Lyrics - Omah Lay

Free My Mind Lyrics – Omah Lay

Free My Mind Lyrics – This is a Popular English Song of 2021 sung & Written by Omah Lay. The music label is Omah Lay.

Free My Mind Song Lyrics

Free My Mind, Free My Mind With Shayo
Free My Mind, Free My Mind With Shayo
Free My Mind, Free My Mind With Shayo
Free My Mind Ooo,
Free My Mind With Shayo Ooo

I Get Girl For America,
She No Dey Ever Ever Let Me Down
I Get Another For Senegal,
She No Dey Ever Ever Give Me Nack

I Get Another For UNILAG,
That One Behaves Like A Hoodlum
I Get Another For UNIPORT,
See Me See Trouble Kill A Boy
Now We Don Bust O

Free My Mind, Free My Mind With Shayo
Free My Mind, Free My Mind With Shayo
Free My Mind, Free My Mind With Shayo
Free My Mind Ooo, Free My Mind With Shayo Ooo

Mmm My Melody E Sweet Pass Mmmm
Mmm My Energy, I Fire Pass Motor
If Shawty No Go Give Me, I Go Go Nack Okpo
Shule Boy, E Bе The Boss Don Shule Boy
Cause Е Don Bust O

Free My Mind, Free My Mind With Shayo
Free My Mind, Free My Mind With Shayo
Free My Mind, Free My Mind With Shayo
Free My Mind Ooo, Free My Mind With Shayo Ooo

Olosho Wey No Fine, Dem Dey Too Like Clout Eeyo
People Wey No Get Talent Oyo, Dem Dey Too Sharp Mouth
So I Free My Mind With Shayo No
I Free My Mind With Shayo Ooo

Free My Mind, Free My Mind With Shayo
Free My Mind, Free My Mind With Shayo
Free My Mind, Free My Mind With Shayo
Free My Mind Ooo, Free My Mind With Shayo Ooo

Thank You!! Enjoy Lyrics and stay connected with us !!

Free My Mind Song Details:

Credits:
🎶 Song – Free My Mind
✍ Writer(s): Omah Lay, Produced by Blaise Beats
🎤 Singer – Omah Lay
🎧 Music Label – Omah Lay

Free My Mind Song Music Video:
Free My Mind Lyrics – Omah Lay

YouTube Thumbnail by: YouTube Thumbnail Image Downloader (HD Quality)

Note: If you find any mistake in lyrics or If You Are Willing To Contribute new Lyrics to this website Please send the correct lyrics by click on Submit Lyrics.

Please Subscribe And Follow Lyricsupgrade on social media for Latest Lyrics

Read Also – BTS – Butter Lyrics

About Nisha Wadhwani

I am the founder of lyricsupgrade.com. I love listening to music. As the founder and author of this website, I am trying my best to improve this blog day by day.

View all posts by Nisha Wadhwani

Leave a Reply