Advertisements

Common Person Lyrics – Burna Boy

Common Person Lyrics – Burna Boy

Common Person Lyrics – This is a Popular English Song of 2022 sung & Written by Burna Boy. The music label is Burna Boy.

Common Person Song Lyrics

Na Me Wey Dey Clean Una House
Na Me Wey Dey Wash Una Car
Na Me Wey Dey Cook Ununu
Na Me Wey Dey Wash Una Cloth
Na Me Wey Dey Work For Your Shop
Na Me Wey Dey Hawk Ununu

I Be Common Person, But My Happiness, Oh, Still Be My Own
Everybody Get Role, No Mean Say Your Own Role Passin’ My Own

I Be Common Person, But My Happiness, Oh, Still Be My Own
Everybody Get Role, No Mean Say Your Own Role Passin’ My Own

Because Na God, I Dey Put All My Faith, Food For My Plate
Fit No Do Me Jo
Mm, Balanso
Even As Things No Dey Go My Way
Even In Days Where No Get Nothing At All
Mm, Balanso

Na Me Wey Dey Drive Your Bus
Na Me Wey Drive Your Keke
Mm, Balanso
Na Me Wey Dey Run Around
Na Me Do The Job
Mm, Balanso

I Be Common Person, But My Happiness, Oh, Still Be My Own
Everybody Get Role, No Mean Say Your Own Role Passin’ My Own

Thank You!! Enjoy Lyrics and stay connected with us !!

Common Person Song Details:

Credits:
🎶 Song – Common Person
✍ Writer(s): Alli Odunayo & Burna Boy, Produced By Telz
🎤 Singer- Burna Boy
🎧 Music Label -Burna Boy

Common Person Burna Boy Song Music Video:
Common Person Lyrics – Burna Boy

YouTube Thumbnail by: YouTube Thumbnail Image Downloader (HD Quality)

Note: If you find any mistake in the lyrics or If You Are Willing To Contribute new Lyrics to this website Please send the correct lyrics by clicking on Submit Lyrics.

Please Subscribe And Follow Lyricsupgrade on social media for the Latest Lyrics

About Nisha Wadhwani

I am the founder of lyricsupgrade.com. I love listening to music. As the founder and author of this website, I am trying my best to improve this blog day by day.

View all posts by Nisha Wadhwani

Leave a Reply